Ghana parliament don reverse di second passage of di kontris anti-lgbtq bill sake of wetin dem describe as 'procedural breaches'. Di bill go return to di House for proper consideration bifor passage. If dem succeed, dat go be di third time dis bill bin dey pass for parliament.
Evri election cycle for Nigeria, e get some politicians wey e dey almost certain say dia name go come up, either say dem dey contest or dem try but e no work. Here na some of dem.
Allegations of sale of diplomatic and service passports don rock Ghana foreign ministry. Opposition lawmakers allege say e get 'cartel' wey dey sell di passports for $10-50k.
Di minister of power for one statement on Saturday explain say, part of wetin dey cause di worsening electricity situation na sake of one maintenance dem plan to carry out for di Egbin Power Station.
Earlier, for October 2026, FG bin strike out all di initial eight charges wey dem file against Prince Adeniyi Adeyemi. Now, dem don file fresh charges wey reach 40 against am.
President Bola Ahmed Tinubu say e pray for peace, unity and prosperity for Nigeria during im visit to Saudi Arabia, wia e perform Umrah and enter di Holy Kaaba to pray.
Di US midterm election don confam majority win for di Democrats for both di house of representatives and di senate. Who be some of di pipo wit Nigerian heritage wey don win various positions?
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.
You are visitor 01402503 — GeezerVison does not store the pages you look up. Best viewed with Netscape Navigator 4.7 or Internet Explorer 6 at 800×600. No cookies required.